You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Ghana: LGBT community want referendum for gay rights
Published
Di LGBT community for Ghana say make parliament open referendum make Ghanaian citizens vote on gay rights for di country inside.
Dem say dem make ready to prove to Ghanaians say chaw people be day for di country, but dem dey hide sake of fear.