You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Wetin be Seki Dance?
Published
Seki dance drama dey try promote di tradition wey strong for pipo mind and to show say pipo for Niger delta area of Nigeria like peace.
Di dance dey try to address di way wey oyibo culture dey come take over di native culture, like di American tap dance wey dey among black Americans.