You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Abba Kyari: Who be di late Nigeria President Chief of Staff
Published
Abba Kyari na di first senior government official to die of COVID-19 for Nigeria and im na Presido Buhari confidant and one of di most prominent persons for goment.