You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
QTMPY Outtakes with Damilola Adegbite and Beverly Naya
Published
For dis episode of QTMPY Outtakes, Nigerian actors Damilola Adegbite and Beverly Naya tok aout the challenge wey single mothers dey face and cyber bullying.
Producers: Sarah Tiamiyu and Abdulmalik Fahd