You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
'Wen I run comot for Ukraine, I leave my education behind'
'Wen I run comot for Ukraine, I leave my education behind'
Published
For 2019, Abisola Adesina bin comot for Nigeria to go study for Ukraine.
Sadly, di Russia-Ukraine war force her to run back to Nigeria to start her education afresh.
Abisola tell BBC News Pidgin her experience for Ukraine and wetin di war cost her education journey.