You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Snake Fish don return for London
Published
E get di time when people for London bin dey catch snake fish inside di popular River Thames but now dis people say e dey hard to see dis kind of fish.
Dem dey even go far away go find am because people don plenty for di area and everybody taste na for modern food.
BBC reporter Nishi Sunder go one restaurant for East London to try to invite young people to enjoy di snake fish.