You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Nigeria: Boat accident kill 16 people
Published
Emergency workers still dey check if anybody survive for inside water after sixteen people die when passenger boat sink for inside River Niger for northwest Nigeria.
Di boat bin carry 60 passengers wey dey come from Jelbabu village to go Teteku near Yauri for Kebbi state.