You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Arsene Wenger don 'carry' fake George Weah news
Published
Arsenal football club manager Arsene Wenger don congratulate im former player George Weah as di new president for Liberia.
Di only problem bi say, George Weah no bi di president of Liberia yet, because dem never announce di result of di election.