You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Sexism: Sports get problem with women?
Published
No be new gist say equality no dey inside sports. Most of di top sports men for world dey collect plenty money pass di top sports women.
To come make di matta worse, women no even too dey watch women sports. Most of di women sports wey dem dey show for TV na still men dey watch am pass.
BBC 100 women dey reason why things dey like dis inside sports.