You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Pierre-Emerick Aubameyang dey say: 'abeg vote for me'
Published
Meet di only African player wey top di score chart of di German Bundesliga with 31 goals from 2016-17.
Pierre-Emerick Aubameyang dey among nominees for BBC African Footballer of di Year award; e join Naby Keita, Sadio Mane, Victor Moses and Mohamed Salah.
Voting go end on 27 November, so click here to pick your winner.