You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Cameroon: Opposition party no allow Prime Minister make speech
Published
Opposition leaders from Social Democratic Front (SDF) party do "we no go gree" as dem no wan talk Anglophone region matter as di country Prime Minister come parliament.