You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Di 'sexiest' Angolan dance wey don catch fire all over di world
Published
Na for Angola di kizomba dance start but e don catch fire for all over di world as dem dey see am as di 'sexiest' dance wey dey.
You wan try am? Oya watch di video.