You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Nigeria: 'Why we Amputee United'
Published
E no easy to lose your leg or hand. E even worse pass if, as you dey struggle, you no get anybodi wey fit support you or dey sabi how you dey feel.
Na dis one make Nigeria radio host, Adenike Oyetunde, wey dem cut her leg eleven years ago because of cancer, form Amputee United, so dat people like her go fit join hand to beta dia own life.