You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Hear wetin Kach talk for Christmas
Published
Nigerian Afro-Trap rapper Kach just release song with Senator Dino Melaye, but dat one no be wetin im dey talk.
Hear as im dey troway salute to everybody dis season.