You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Nigeria: How many bulbs 5,222 megawatts fit on?
Published
Di Transmission Company of Nigeria say electric power wey di country produce don increase pass before as e reach 5,222 megawatts dis December.
See wetin dis power fit do for more than 180 million people for Nigeria.