You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
"Kenya people wan marry Nigerians"
Published
Nigerian pastor, Dr (Mrs) Esther Obasi-Ike, don dey with her family for Kenya since 22 years now. She yarn us how Kenya people take see Nigerians and some things wey Nigerians dey do to try make sure say dem maintain di country name and image for Kenya.