You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Donald Trump: Wetin you wan tell di president for im shithole talk?
Published
Tori say US President Donald Trump say, Haiti El Salvado and Africa na shithole countries. But im don deny say im no talk dat kain thing.Now, Nigeria people don sama dia own answer give am.