You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Female Genital Mutilation: Di women wey bin dey circumcise Nigerian girls
Published
According to di United Nations, 200 million women for di world don suffer from Female Genital Mutilation. For Nigeria, e still dey happen.
Some women wey bin dey circumcise girls for Illorin, di Kwara State capital north-central Nigeria tell us why dem bin dey do am.