You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
"We no go gree for bad leaders again"
Published
BBC Pidgin ask Bring Back Our Girls leader Dr. Oby Ezekwesili whether she and former President Obasanja get di same agenda to make sure say PDP and APC no come back for 2019. She say "No." See wetin she yarn on top di mata.