You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
International Mother Language Day 2018: You fit speak your language?
Published
February 21 every year na day wey United Nations Educational, Scientific and Cultural Organisation (UNESCO) put down to celebrate International Mother Language Day.
Di idea na to promote and protect language dem make dem no loss.
Hear wetin dis young people tell BBC News Pidgin.