You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Rain don come and flood don follow am for Lagos
Published
As rain dey come, people for Lekki, Lagos State don dey beg make government come clear dia gutter so dem no go suffer flood as e happen last year.