You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
'Catch glaucoma quick na im be solution' - Doctor
Published
'Glaucoma na eye disease wey no get cure.'
Dis na wetin Dr Ugochukwu Eze, wey dey work for National Eye Centre Kaduna tell BBC News Pidgin.
Di disease get as e be bcos person no go quick notice am before e appun.
Na only 1.8 million pipo out of 180 million Nigerians know say dem get glaucoma.