You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
'Men, women, everybody suppose join di fight against rape.'
Published
Rape dey very common for Nigeria and one digital strategist, Chidi Okereke talk say solution fit dey to end di rape culture for di kontri.