You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Dis app go make you sabi your rights
Published
One human rights lawyer Adeola Oyinlade don create mobile app wey go make pipo sabi dia rights.
Di name of di app na 'Know Your Rights' and Adeola say plenty pipo don suffer sake of say dem no know wetin constitution talk about dia rights.