You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Meet Jeki Joelle Esso, illustrator weh e draw comic book on Samuel Eto’o Fils
Published
Jeki Joelle Esso get 15 books weh e don illustrate and e do one comic book for Cameroon football star Samuel Eto'o Fils. De author tok with BBC Pidgin why e laik for write books for pikin dem.