You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
AFCON 2019: Workers deh di vex say Italian company di do mago-mago
Published
Cameroon go host African Cup of Nations for 2019 but for one of de stadiums dem weh deh di build workers dem di vex for de kain treatment weh deh di give dem.