You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Eniola Badmus: Dem say I cari for front and back
Published
Nollywood actress Eniola Badmus say producers no wan give am role wen she start to dey act feem.
Watch di moment wen BBC News Pidgin meet Eniola.