You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
How some pipo react wen Kano Deputy Govnor port
Published
As Kano Deputy Govnor Hafiz Abubakar port from APC go PDP, some Kano pipo wey speak wit BBC Pidgin yarn say wetin happen dey show say 2019 election go tough well well for di state for north west Nigeria.