You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Bole na correct Port Harcourt food.
Published
Bole na correct Port Harcourt food wey if you visit you no chop am Pitakwa style, you miss sometin. So pipo wey like dia plantain and fish organise festival to showcase di different types of bole, to also connect, network, jolly and enjoy bole togeda.