You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
How traffickers dey sample Nigerian girls for internet - Naptip
Published
Di agency wey dey in charge of human trafficking for Nigeria - Naptip don reveal say goment go soon bring back 50 girls wey hook for Saudi Arabia.