You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill
Published
Bleaching cream manufacturers plus di pipo wey dey sell dem no dey eva tell dia customers how dangerous di chemicals inside di cream dey.
Use of bleaching cream common for Africa, because many believe say na ogbonge fashion. For 2011, WHO say 77 percent of Nigeria women dey bleach dia skin.
Wheda na bleach you dey bleach o, lightening, whitening abi na tone you dey tone, Dr Chidimma say, all na di same tin.