You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Kofi Annan: Ghanaian speed artist do reverse speed painting tribute
Published
Ghanaian speed den performance artist ChukwuThePainter pay glowing tribute to di late UN chief Kofi Annan plus reverse speed painting.
He talk BBC journalist Favour Nunoo say en decision to paint portrait of Kofi Annan in reverse, be sake of di man die wey he reverse from dis life on earth enter di unknown.
ChukwuThePainter say he be optimistic say Kofi Annan en legacy go shine on to di world as global icon through art pieces like en own to generations wey dem no yet born.