You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
2018 Komla Dumor award-winner Waihiga Mwaura
Published
Di BBC World News Komla Dumor Award winner for 2018 na Waihiga Mwaura.
Di Kenyan journalist tok say im go happy if im fit do like "10 or 20 percent of wetin Komla Dumor do" for im life.