You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Di Nigerian state wey say na dem get twins pass for West Africa
Published
One state for south west Nigeria, say na dem get twins part for di kontri. To prove am, dem dey celebrate International Twins Festival on Saturday.