You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Ambazonia leaders family mimbas show for court to take eye see
Published
Na de first taim weh Sisiku Julius Ayuk Tabe and nine odas appear for public since weh deh catch dem for Nigeria den bring dem for Yaoundé for January dis year.