You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Nneka: Art and Music dey important ontop Africa mata
Published
Nigerian musician Nneka follow show face for ArtXLagos wey be one di biggest art exhibition for West Africa.
She follow tok wit BBC Pidgin ontop her music mata and why art and music get strong hand for di way pipo dey look Nigeria and Africa.
Producers: Abdulmalik Fahd Abdulmalik and Sarah Tiamiyu