You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Efya on QTMPY: "I suppose be Movie director like my papa"
Published
Efya wey be Ghanaian musician follow BBC Pidgin yarn dis week about how she start her career, wetin she suppose dey do if she no be singer and the kain sport wey she like on dis week Question Till Mouth Pain You.
Video producers: Usifo Omozokpea, Sarah Tiamiyu, Abdulmalik Fahd, Favour Nunoo