You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Ekpoawan Edem: I start to do Circus wen I see say e no dey Nigeria
Published
Ekpoawan na circus artist wey dey do acrobatics and dance base for Abuja.
Di 27-year-old wey return to Nigeria afta her scholarship for USA, tok say she bin start circus company wey be ‘Patatrak Circus’ afta she bin wan join one for Nigeria but she no see anyone to join.
‘Pipo no understand wetin circus mean’ na wetin she follow bbc pidgin tok.
Video Producer: Sarah Tiamiyu