You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
2018 Winter Olympics: Nigeria bobsleigh team say dem no go carry last
Published
Nigeria first ever Winter Olympic bobsleigh team tell BBC News Pidgin say dem no go carry last when dem reach South Korea.
Right now, dis four ladies - Seun Adigun, Akuoma Omeoga, Ngozi Owumere and Simidele Adeagbo - na im dey fly Nigeria flag for di sport.