You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Osinbajo: 100 days as Acting President
Published
Wetin Professor Yemi Osinbajo don do since May 2017?
Even as people dey complain say Nigeria President Muhammadu Buhari don tey for London on top medical check-up, e be like say people no see say di Acting President Yemi Osibajo don do some things.