You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
You know wetin your President im salary be?
Published
For many countries for Africa, e dey hard well-well to know how much President and other big-big government people dey collect as salary.
See wetin di Presidents of Nigeria, Tanzania and South Africa dey get evry month!