You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Kenya Election : Sharp-sharp informate about di 26 October vote.
Published
Kenya people bin vote for general elections on 8 August 2017.
Buts as e be so, dem dey do di whole voting again today.
Dis video carry di sharp-sharp informate about di repeat presidential election.