You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
'Nigeria soldier dem kill my husband'
Published
As di fight-fight between Nigeria Army and Boko Haram dey happen for north-east Nigeria, plenty innocent people dey join suffer.
One woman dey talk her tori as her family see pepper for di hand of soldiers wen dem enter her house for night.