You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Nigeria: How area be dis Christmas?
Published
#Nigeria - no fuel, no light - na so Nigerians dey vex talk on top social media. Dem say things no easy for dia country now.
BBC Pidgin carry di mata enter street.