You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Falz The BahdGuy: 'My music get sense'
Published
Nigerian artiste, Falz The BahdGuy na person wey don chook im hand for plenty things for im life.
From law, e enter music, still come balance am with acting. Di Nigerian Afrobeats star talk wetin im wan do if im dey position of power as well as how im dey write im music.
Watch am, to see di new words wey im drop.