You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Obasanjo letter to Buhari: Nigerians don talk about 2019 election
Published
After Nigeria former president Olusegun Obasanjo write open letter on Tuesday to President Muhammadu Buhari say make e no try am to contest election for 2019, we enter street ask people di matter.
See wetin dem talk.