You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Nigeria: 'Puff-puff business hard, but e dey pay' - Seller
Published
Fry-fry business na wetin dis young guys for Lagos, Nigeria dey use take hammer money.
Hear wetin dem tell BBC News Pidgin about dis dia delicious handwork.