You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Mafi Dove: Di village for Ghana wey dey forbid women to born inside
Published
Wetin go happun wen community dey forbid for women to born pikin inside?
For di village of Mafi Dove for Ghana, na taboo for pregnant women to born inside di village, dem dey forbid am as something wey go offend di gods wey di villagers dey worship.
So how di women dey cope and wetin go happun wen dem break dis tradition?