You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Ruga settlement: Na suspicion make pipo reject Ruga - Dele Momodu
Published
Popular Nigerian Publisher Dele Momodu don tell BBC Pidgin wetin im tink about di Ruga controversy.
According to oga Momodu, pipo dey ginger because of fear and suspicion, wey dem get about di whole mata.
Momodu also open mouth about President Muhammadu Buhari cabinet and di time e dey take am to unveil im ministers.