You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Omoni Oboli on top TOK TOK: Nigeria cinema culture
Published
Series Producers: Abdulmalik Fahd, Sarah Tiamiyu
Nigeria Actress and Producer Omoni Oboli no dey shy away from gist wen dem ask her qweshion
She follow BBC Pidgin tok about how cinema culture don change ova time for di kontri.
Di multi-award winning actress tok say: 'If you watch Nigeria feem, somehow di money go come back to you'.